Lo escuché en un video de Facebook a una chica que asia un tutorial de maquillaje y me enamore de la canción 😍💥por completo 💞 y sobre todo por su traducción al español saber lo que dice a su hermosa niña por esta y mil canciones más así💫❤️🙏 bello bello excelente trabajo gracias .🎊💜
Girl, this your body e put my heart for lockdown For lockdown, oh, lockdown Girl, you sweet like Fanta, uh-uh Fanta, uh-uh If I tell you say I love you No dey form yanga, oh, yanga No tell me no, no, no, no Whoa, whoa, whoa, whoa Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm I see this fine girl, for my party, she wear yellow Every other girl they dey do too much, but this girl mellow Naim I dey find situation I go use take tell am hello Finally, I find way to talk to the girl but she no wan' follow Who you come dey form for? (uhum) Why you no wan' conform? (uhum) Then I start to feel her bum-bum warm (uhum) But she dey gimme small-small one I know say she sabi pass Don Juan (uhum) But she feeling insecure 'Cause her friends go dey gum her like chewing gum (uhum) Go dey gum her like chewing gum Baby, calm down, calm down Girl, this your body e put my heart for lockdown For lockdown, oh, lockdown Girl, you sweet like Fanta, uh-uh Fanta, uh-uh If I tell you say I love you No dey form yanga, oh, yanga No tell me no, no, no, no Whoa, whoa, whoa, whoa Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm As I reach my house I say make I rest small (make I rest small) As me I wake up na she dey my mind day one (na she dey my mind day one) Day one, day two, I no fit focus (I no fit focus) Na so me I call am, say make we link up (say make we link up) As I start to dey tell her how I feel, all my heart dey race Baby girl, if you leave me, I no go love again Because e get many girls wey put my heart for pain Shebi, you feel my pain Baby, calm down, calm down Girl, this your body e put my heart for lockdown For lockdown, oh, lockdown Girl, you sweet like Fanta, uh-uh Fanta, uh-uh If I tell you say I love you No dey form yanga, oh, yanga No tell me no, no, no, no Whoa, whoa, whoa, whoa Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm
When I first heard this song I swear I stopped eveything I was doing and just listened. What a beautiful and unique song, melody, video, everything – I'm addicted 🤗😌 Amazing sound!
100milliiiiiiii
I'm come from Brasil ,,,I love
This music
I like 👍
My best for now 👋👋👋👋👋
Muito vibe mano 🇵🇹
Nice songs i liked im from Sudan
♥️
Foarte fain…
Linisteste-te putin
One of the viral song in tiktok.. love from Denmark and nepal🇩🇰🇳🇵
Lo escuché en un video de Facebook a una chica que asia un tutorial de maquillaje y me enamore de la canción 😍💥por completo 💞 y sobre todo por su traducción al español saber lo que dice a su hermosa niña por esta y mil canciones más así💫❤️🙏 bello bello excelente trabajo gracias .🎊💜
Me encantó tu canción soy peruana🇵🇪
Un pure bonheur d’écouter et se mettre dans tout les sens sous ce rythme fou 😜 j’adore j’adore
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh, lockdown
Girl, you sweet like Fanta, uh-uh
Fanta, uh-uh
If I tell you say I love you
No dey form yanga, oh, yanga
No tell me no, no, no, no
Whoa, whoa, whoa, whoa
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa
Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm
I see this fine girl, for my party, she wear yellow
Every other girl they dey do too much, but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally, I find way to talk to the girl but she no wan' follow
Who you come dey form for? (uhum)
Why you no wan' conform? (uhum)
Then I start to feel her bum-bum warm (uhum)
But she dey gimme small-small one
I know say she sabi pass Don Juan (uhum)
But she feeling insecure
'Cause her friends go dey gum her like chewing gum (uhum)
Go dey gum her like chewing gum
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh, lockdown
Girl, you sweet like Fanta, uh-uh
Fanta, uh-uh
If I tell you say I love you
No dey form yanga, oh, yanga
No tell me no, no, no, no
Whoa, whoa, whoa, whoa
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa
Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm
As I reach my house I say make I rest small (make I rest small)
As me I wake up na she dey my mind day one (na she dey my mind day one)
Day one, day two, I no fit focus (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up (say make we link up)
As I start to dey tell her how I feel, all my heart dey race
Baby girl, if you leave me, I no go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi, you feel my pain
Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh, lockdown
Girl, you sweet like Fanta, uh-uh
Fanta, uh-uh
If I tell you say I love you
No dey form yanga, oh, yanga
No tell me no, no, no, no
Whoa, whoa, whoa, whoa
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa
Shawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm
Bby come down from tz
100m is 5month? Yoooooo that’s craaazy 🔥
❤❤❤❤❤❤
Linda música, lindo vídeo clip, lindo trabalho 🤌🤌💯
102m views💕
J'adore 💓
Je l'écoute en boucle !!! Just un plaisir !!!
Je kiffff c'est excellent
OBSESSION!
🕺🕺🇲🇦🇮🇹✌
When I first heard this song I swear I stopped eveything I was doing and just listened. What a beautiful and unique song, melody, video, everything – I'm addicted 🤗😌 Amazing sound!
Trop bien
I love the rythm not thé shit text
Elle est cool ta musique
Me encanta la música desde 🇻🇪🇻🇪
❤️❤️❤️❤️😍😍
May be the most beautiful love music of the African continent. İ'm from Türkiye 🇹🇷🇹🇷
Sounds like wizzy🤠👍
incroyable le sang du cul
Combien de foiiiis….
Summer song 2022💝
https://youtu.be/XTVfkbeC3Es